Africaparent Logo
Africaparent Logo
EnglishSwahili
  • COVID-19
  • Becoming a Mama
  • Ages & Stages
  • Parenting
  • Health
  • Feeding & Nutrition

Unique Bible Name With The Meaning For Your Girl Pikin Dem

3 min read
Unique Bible Name With The Meaning For Your Girl Pikin DemUnique Bible Name With The Meaning For Your Girl Pikin Dem

We don release fine fine bible name for girls dem. You no need to be Christian before your pikin go answer Bible name. The meaning sef follow dey the list.

No be until you be Christian parent naim you go fit give your daughter unique Bible names with meanings. In fact, some of these beautiful names don become very popular even among all dem wey never open Bible cover before. Chance dey say you don know dese names before. You dey reason say wetin be dese names?

For Christian parents, to dey find correct unique Bible names wey get meaning for your pikin fit be one hard work, as e be say Bible dey very big and e contain plenty names. We fit help you find dem beautiful beautiful names for the Bible for your baby girl.

Unique Bible Name With The Meaning For Your Girl Pikin Dem

Choose from our unique Biblical names with meanings for girls

A

Adaiah –  Precious gift of God
Adah – Sometin wey dey attractive
Adina – Delicate flower
Adalia – Our God dey fair
Amal – Worker
Adonia – God na king

Amariah – Wetin de Lord don yan
Amaria – God’s word

Ariel – Lioness of God

B 
Bethel – God’s house
Beaulah – Married

C

Channah – favour and grace
Cristina – Christ’s follower

D

Dara – An oak tree
Deborah – A bee
Dorcas – a small antelope

E

Eden – a beautiful place
Edna – delightful, pleasurable
Elizabeth – God na vow
Esther – Star
Eva – life
Eve – life

H

Hanan – compassion and mercy
Hadassa – Myrtle
Hosanna – deliverance
Hannah – Grace
Huldah – Mole

I

Isa – Son of God
Isabel – My God na vow
Ivah – Babylonian district

J

Jada – colour jade
Jezreel – God sows
Jael – Mountain goat
Jochebel – God’s glory
Joana – gracious God
Julia – bearded youth

Your pikin name na your gift to this world, choose am with sense!

Unique Bible Name With The Meaning For Your Girl Pikin Dem

K

Keturah – incense

L

Leah – Eary
Lael – gift from God
Lilah – Beautiful
Lydia – from de town of Lydia
Lilith – of de night

M

Magdalene – from Magdala
Mahalah – Sick
Maire – another form for Mary
Marah – Another variant of Mary
Mara – bitter
Maria – Mary

Mehitabel – Na God dey give happiness
Micah – No one be like God
Michal – A brook
Miriam – Mary
Moriyah – God has seen

N

Naomi – pleasant
Neriah – God’s light

P

Phebe – brightness
Persis – from Persia
Prisca – old

R

Rhoda – a rose
Ramya – Exalt the Lord
Rachel – Ewe

S

Samaria – watcher from the mountains
Sarah – A princess
Shiloh – peaceful
Selah – pertaining to music
Susanna – lily

T

Tamar – a palm tree
Tabitha – Small antelope
Tirzah – favour

Y

Yaresha – belonging
Yarden – outpouring, flowing
Yael – Mountain goat

Z

Zipporah – A bird
Zaira – from de Congo

Dese na some of de most beautiful Bible names for girls. Enjoy as you select de one wey you like for your princess!

Read this tori join: Celebrity Baby Names of 2019

Got a parenting concern? Read articles or ask away and get instant answers on our app. Download theAsianparent Community on iOS or Android now!

img
Written by

Tony S Abiodun

  • Home
  • /
  • Parenting
  • /
  • Unique Bible Name With The Meaning For Your Girl Pikin Dem
Share:
  • The most unique names with Biblical meanings for girls

    The most unique names with Biblical meanings for girls

  • Popular Swahili names for your kids

    Popular Swahili names for your kids

  • Here's A List Of Popular Nigerian Female Names And Their Meanings

    Here's A List Of Popular Nigerian Female Names And Their Meanings

  • Some Of The Most Popular Nigerian Girl Names And Their Meanings

    Some Of The Most Popular Nigerian Girl Names And Their Meanings

  • The most unique names with Biblical meanings for girls

    The most unique names with Biblical meanings for girls

  • Popular Swahili names for your kids

    Popular Swahili names for your kids

  • Here's A List Of Popular Nigerian Female Names And Their Meanings

    Here's A List Of Popular Nigerian Female Names And Their Meanings

  • Some Of The Most Popular Nigerian Girl Names And Their Meanings

    Some Of The Most Popular Nigerian Girl Names And Their Meanings

Get advice on your pregnancy and growing baby. Sign up for our newsletter
  • Becoming a Mama
    • Pregnancy
    • Delivery
    • Losing a Baby
  • Ages & Stages
    • Baby
    • Toddler
    • Kids
  • Parenting
    • News
    • Relationship & Sex
    • Parent's Guide
  • Health
    • Allergies & Conditions
    • Vaccinations
    • Diseases-Injuries
  • Feeding & Nutrition
    • Breastfeeding & Formula
    • Latching & Concerns
    • Weaning
  • More
    • TAP Community
    • Advertise With Us
    • Contact Us
    • Become a Contributor


  • Singapore flag Singapore
  • Thailand flag Thailand
  • Indonesia flag Indonesia
  • Philippines flag Philippines
  • Malaysia flag Malaysia
  • Sri-Lanka flag Sri Lanka
  • India flag India
  • Vietnam flag Vietnam
  • Australia flag Australia
  • Japan flag Japan
  • Nigeria flag Nigeria
  • Kenya flag Kenya
© Copyright Africaparent.com 2022 Tickled Media Pte Ltd. All rights reserved
About Us|Team|Privacy Policy|Terms of Use |Sitemap HTML

We use cookies to ensure you get the best experience. Learn MoreOk, Got it

We use cookies to ensure you get the best experience. Learn MoreOk, Got it