Idoma pipo be one of di most popular tribe for Nigeria, dem get fine culture and tradition. Na dem be di second biggest tribe for Benue state; and dem be approximately around 3.5 million pipo. We don cari give you more dan 100 Idoma baby names. Both for boy pikin and girl pikin dem, with di meaning of di name sef join. See am for down here:

See Dis Fine Fine Idoma Baby Names Dem With Dia Meaning
Idoma Names For Baby Boys (A)

Abahi – Enjoyment
Abutu – Descendant of Utuoja
Adaebo – Papa na shield
Adah – Papa of nations
Adakole – Papa of the house
Adam – My Papa
Adama – Papa favourite
Agaba – Lion
Agbenu – Treasure/ Wealth/ Riches
Agbo – Property
Agwu – Giant
Ajeh – Land
Akoche – Mine /My own
Akogwu – War Hero
Akor War – Leader
Akum – Mine
Alechenu – Unexpected
Ameh – Everything dey end
Anyebe – Victory
Apeh – Protector
Apochi – Strength
Idoma Names For Baby Boys (E)

Edache – Kind or type of people
Egba – Joy/ Victory
Eghahi’kowoicho – DI beauty of God
Eje – Tiger
Ekere – Overcomer
Ek’oche – Mine or My own
Ekoja – Who dem born for market
Ekondu – Pesin wey belong to God
Eko’ondu Gbe – God time dey great
Ek’owoicho – God own
Elgahi – Glory
Emoche – King since birth
Enenche – New day, New blessings
Enokela – Day of reckoning
Ewache – Multitude dey make king or ruler
Idoma Names For Baby Boys (I)

Ichekani – Who sabi tomorrow?
Igba – A strong man/ A fighter
Ihotu – Love
Ikwuje – Death sabi
Ikwulonu – Death dey pain
Inalegwu – Innocent/ I don dey vindicated
Inedu – Home of Peace
Iyowoichofe – God’s get bigger plan
Ngbede – Happiness
Idoma Baby Names For Boys (O)
Obe – Hardworking
Obekpa – Treasurer
Obiabo – Generous/ Giver
Obogwu – Brave
Obotu – Comforter/ Peace maker
Obute Victory
Ochayi – King of Children/ Pride of di family
More Idoma Baby Names For Boys (O)
Oche/Otse – King
Ochefije – A person worth pass money.
Ocheje – Only God sabi
Ocheme – Last generation of king dem
Ochemeyi – King pikin
Ochenehi – Wealthy or rich pesin
Ocheoho – Unease na di head wey wear di crown
Ochepo – Judge
Ochoche – Faith
Ocho’fiye – God na di greatest
Ochohepo – God na judge
Ochojila – King of di people
Ochojohinu – God sabi im own
Ocholoda – God get someting
Ocholofu – God dey powerful
Ocholohi – God dey good
Ocholuje – Thorny tree
Ocho’oda – God na something
Ochowechi – God na di medicine/ solution
Ochoyama – God na die doer
Ocho’yo – God dey
Ochoyoda – God create things
Ochube – Success story
Odaleko – Everything get im own time
Odifioyi – Nothing be like pikin
Odumu – Hyena
Ogangbo – My gift
Ogbada – Papa namesake
Ogbole – Leader of family home if papa no dey
Ogebe – East
Ogejuma – Test
Ogwuche – King blessing
Oha – Blessing
Oiwodu – Pikin na wealth
Ojechema – The one wey come test di world
Ojima – Honour/ Respect
Ojonye – Season for everything
Okoh – Strong man
Okolobia – Young man
Okpe – Eagle vision
Okwo – The pillar
Okwori – Perseverance
Oloche – Family and friends na di real wealth
Olochewoche – Person wey get family and friend na king
Olofu – Powerful man
Olotuche – Faithful person
Oloture – Endurance
Omaba – Welcome
Omale – Popular teacher
Omonu – Son of King
Ondugbe – God dey great
Ondujum – God dey enough for me/ God sabi me
Onduka – God’s will
Onjefu – Who sabi tomorrow?
Onma – Ornament
Onnah – Miracle
Onogwu – War Leader
Onoja – King of di people
Onum – To pursue me for my innocence be like to pursue shadow
Onyejeche – Who sabi di word?
Onyejeno – Who sabi tomorrow?
Onye’joci – Who sabi tomorrow?
Onyeya – Who be di doer
Onyilo – Great man
Oteikwu – Hunting is deadly
Owoicho – God
Oyale – Victory
Oyigoche – Child of king
Idoma Baby Names For Girls (A)
Abahi – Enjoyment
Achieni – Unexpected
Agbenu – Treasure/ Pikin na wealth
Akoche – Mine
Akotukum – My heart desire
Akum – Mine
Aladi – New beginning
Aneh – Precious
Anyaole – Na woman dey make home
Idoma Baby Names For Girls (E)
Ebo – Peace
Edoka – Dem don ask question
Eghahik’owoicho – Beauty of God
Ehi – Gift
Ehik’owoicho – God’s gift/ Sent from God
Ekoche – My own
Ekondu – Belong to God
Eko’ondu Gbe – The Lord’s time dey great
Ekowo – God’s time
Elakeche – World’s mystery
Ema – Peace
Emiene – God’s plan
Enayi – Mother of Children
Eneh – Mother
Enekole – Mother of the family
Enewa – Mother of multitude
Enoche – King’s Mother
Enyanwu – Sun goddess
Idoma Baby Names For Girls (I)
Igbe – My share/ Mine
Igweye – The people dey happy about something
Ihotu – Love
Ihotukum – My love
Ijewoda – Money dey bring pride
Ikwulonu – Death dey pain
Iyowoichofe – God get bigger plan
Nmakani – Too much Surprise
Idoma Baby Names For Girls (O)
Obiabo – Generous/ Giver
Obiye – Comforter
Ochanya – Queen
Ochejife – Person worth pass money
Ochoyama – God do am
Odachi – Miracle
Odaleko – Season dey for evrything
Oganya – Leader of women
Ogodo – Mother of all mothers
Ogwa – Plenty/Abundance
Ojonya – Beauty
Oka – Royal bead
Okah – Princess
Oloha – Blessing bearer
Olohi – Righteous/ Good person
Olotuche – Faithful person
Oloture – Endurance
Onyabahi – Luxurious woman
Onyaechi – Wife of gods of the Land
Onyaomale – Wisdom
Onyeche – Nobody wan dey for back
Onyechi – Charming wife
Onyeje – Who sabi tomorrow
Onyejeche – Who sabi de world
Onyemowo – Who sabi tomorrow
More Idoma Baby Names For Girls (O)
Onyeyibo – Beautiful child
Onyikpechi – Daughter of harmattan
Onyiloko – Woman wey get strong virtues
Onyocho – God wife
Oofuni – God grace no be by force
Owagoyi – Only God fit give pikin
Owole – Child of destiny
Owoloyi – Na God get all pikin dem
Owonya – Saved by grace
Oya – Friend
Oyanwole – Na better wife dey make home
Oyibinga – I go endure all for pikin
Oyife – Pikin dey great pass wealth
Oyilonye – Pikin dey sweet
Oyiweche – Pikin na life
Oyiwoda – Pikin na source of pride
Ugboga – Visitor/ guest
Which one be di name wey you like pass?
Idomaland Old Naija
Read dis tori join: 50 Popular Naija Baby Names and Dem Meaning